Fun by Rema

Rema's 'FUN': Embracing Joy in Afrobeats Rhythm

Song Details

  • Title: FUN
  • Artist: Rema
  • Release Date: September 5, 2025
  • Album: Released as a standalone single; no album association specified at launch.

Full Lyrics

[Intro]

(London)

Another banger

[Chorus]

Abeg, pass me my cup

I just want to have fun

I no wan worry too much

I no wan worry too much

I don dey gather my funds

Me and my guys dey on soft

If you dey hate, e no be my fault

Better wait for your turn

Oya oh, I'm dripping

Pelú water, fiji (Fiji)

Balenciaga, Ricky (Oh, Ricky)

Girls no wan leave me

Share money for my guys like Cabin Biscuit, we litty (We litty), mhm

Pushing P's on lowkey

Don't play with me, I do this

[Verse 1]

I no get competition, my enemy na sapa (Say, na sapa)

Na why I gara (Na why I gara)

'Cause I no fit loose guard (I no fit loose guard)

Family matter, men still mount, Inshallah

Stuck to the plan

Keep my head up, even though say sometimes it seems very hard

Omo mi, my dream big, my pocket filled with green salad

M.I.A., email me, I can't give you my AT&T, man

No time for beefing anybody, no be wetin bring me come here

I no like stress

[Chorus]

Abeg, pass me my cup

I just want to have fun

I no wan worry too much

I no wan worry too much

I don dey gather my funds

Me and my guys dey on soft

If you dey hate, e no be my fault

Better wait for your turn

Oya oh, I'm dripping (Oya oh, I'm dripping)

Pelú water, fiji (Fiji)

Balenciaga, Ricky (Oh, Ricky)

Girls no wan leave me (Leave me)

Share money for my guys like Cabin Biscuit, we litty (We litty), hm

Pushing P's on lowkey

Don't play with me, I do this (I do this)

[Verse 2]

O.Y.O, O.Y.O? (O.Y.O?)

The streets ain't got no love (No love)

Hm-hm, no matter what you do

People, dem must to talk

Even if say you wan respond (Even if say you wan respond)

They go say you're the one who's immature

Like say na your fault (Fault)

Omo mi, you gats serve before you turn boss

Omo mi, e go hard before e go soft

Universe no like force

Take your time, brother mi, no rush (No rush)

[Chorus]

Abeg, pass me my cup

I just want to have fun

I no wan worry too much

I no wan worry too much

I don dey gather my funds

Me and my guys dey on soft

If you dey hate, e no be my fault (Fault)

Better wait for your turn

Oya oh, I'm dripping (Oh, I'm dripping)

Pelú water, fiji (Fiji)

Balenciaga, Ricky (Oh, Ricky)

Girls no wan leave me (Leave me)

Share money for my guys like Cabin Biscuit, we litty (We litty)

Pushing P's on lowkey

Don't play with me, I do this

Rate This Article

Thanks for reading: Fun by Rema, Sorry, my English is bad:)

Getting Info...

Post a Comment

Cookie Consent
We serve cookies on this site to analyze traffic, remember your preferences, and optimize your experience.
Oops!
It seems there is something wrong with your internet connection. Please connect to the internet and start browsing again.
AdBlock Detected!
We have detected that you are using adblocking plugin in your browser.
The revenue we earn by the advertisements is used to manage this website, we request you to whitelist our website in your adblocking plugin.
Site is Blocked
Sorry! This site is not available in your country.